Timaya –“2Stoopid!”[Lyrics]
Timaya – “ 2 Stoopid! Lyrics ”
(Intro)
Turn it up….
(Chorus) You say wetin? 2stoopid, 2stoopid wanasudada 2stoopid 2stoopid we 2stoopid Timaya 2stoopid, 2stoopid! You can’t be my… Leggo!
(Verse)
Who be that guy wey dey yan anyhow? Girls wey dey form anyhow Who be that guy wey dey act amateur? Wey dey want to dey come,to dey form anyhow Who be that guy wey dey form anyhow? Guys wey dey pose anyhow Who be that guy wey dey act amateur? Wey dey want to dey come,to dey form premature
(Bridge)
Me and my guys we are stand kerele Popping Champagne lele We no get type for nobody Stepping the place the party don craze 2stoopid,stoopid, 2stoopid,2stoopid, 2stoopid 2stoopid,stoopid,stoopid All my guys we are stoopid
(Chorus)
You say wetin? 2stoopid, Wanasudada eh 2stoopid You say, Timaya eh master 2stoopid 2stoopid,You can’t be my vogosa 2stoopid, 2stoopid! Leggo
(Verse)
Who be the guy wey dey talk anyhow? Jonze anyhow Guy wey dey talk anyhow? Wey dey run him mouth everytime anyhow Who be the guy wey dey talk anyhow? Wey dey Jonze anyhow Wey dey run up him mouth everytime just dey talk anyhow
2stoopid,2stoopid ruperupe Peruperupe Masterkraft is 2stoopid All my guy we are 2stoopid Shina Peller is 2stoopid Banky is 2stoopid Even 2Baba is 2stoopid
(Chorus)
You say wetin? 2stoopid, Wanasudada eh 2stoopid You say, Timaya eh master 2stoopid 2stoopid,You can’t be my vogosa 2stoopid, 2stoopid! Leggo
Its STG MasterKraft on the beat
[Outro]
Instrumental…. Turn it up!!!!!
=
===
=====
========
============
==============
Click Here To download 1805loaded Application
==============
============
========
=====
===
=
Promote Your Song & Video with Us Now At Affordable price Mail us now
08022290573 1805loaded@gmail.com

Share this post with your Friends on