Home Of Entertainmemt
YOU'RE HIGHLY WELCOME TO 1805LOADED MEDIA, DID YOU WANT TO CONTACT US? +2348022290573 OR SEND US AN EMAIL 1805LOADED@GMAIL.COM
Starboy Entertainment drops Wizkid ‘s first single of the year titled, BAD TO ME and below is the official Lyrics with audio (Mp3), Enjoy!.
STREAM/DOWNLOAD MP3
BAD TO ME LYRICS
[Verse 1] Hiye, burst it my way This kind of body don dey cause a migraine And when we leave, we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take You turn me on I no dey go I one dey I no dey care, say the bad mind dem pree Money on mi mind all da
[Pre-Chorus] Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, woah Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want
[Chorus] Lady, girl, say your body bad to me Pass make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love till the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus] Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge) De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos) Wa je ogede (Wa je ogede) Baby, wa je ogede (Wa je ogede) Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge) Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2] All for you baby If that money dey too much say make you talk Cos you know the money long, ooh, yeah Break your back with it Yeah, na me and you dey talk, no one involved Baby girl, make I indulge you, yeah
[Pre-Chorus] Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, woah Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want am?
[Chorus] Lady, girl, say your body bad to me Pass, make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love till the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
[Post-Chorus] Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge) De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos) Wa je ogede (Wa je ogede) Baby, wa je ogede (Wa je ogede) Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge) Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
Your email address will not be published. Required fields are marked *
Comment *
Name
Email
Website